The information gathered according to Sapele Oghenek Facebook page, some alleged lesbian gang who sell drugs were spotted yesterday smoking and having fun at
Peemos Hotel.
According to their report, the girls are deeply involved in lesbianism, drugs and violence. Read their post below…
“Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for her illicit
acts,our studio record some small idiots,wey nor dey bath well,as dem
gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and dey discuss
Tiana (deir gang issue) and d one with white,wey her name na Rejoice,
wey carry dread talk say,she go deal with Tafia on everyday thing,why
the blue one wey be Lesbian partner to the one with white,wey her name
na Sarah,and wey wear blue begin talk anyhow. As we speak this little
girls don dey practice lesbianism and dey smoke and drink hard drugs to
kill deir cells. We dey call on deir family members to carry them Sidon
and borrow them sense before them go begin catch enemies for deir family
head. Na who like Jail,dey find Tafia for street. Life na sense. Na
deir pictures wey dem use take dey smoke and seduce deir selves dey
attached to this post so.”
No comments :
Post a Comment
Disclaimer: All the comments on this blog are the personal opinions of those who have comment it (commentators)
--------------------------------------------------------------------------------------------
Advertise with us: E-mail: enyinnayaemma@gmail.com
Note: only a member of this blog may post a comment.